
Afta di gbasgbos wey pipo don use baff Daniel Bwala, di Presidential tokpesin on Policy Communication for President Bola Ahmed...

Afta di gbasgbos wey pipo don use baff Daniel Bwala, di Presidential tokpesin on Policy Communication for President Bola Ahmed...

Popular Kaduna preacher wey be medical doctor bifor and army captain, Sheikh Ahmad Gumi, don tok say Nigeria govimet know...

Rivers State House of Assembly nor gree give four pesin commissioner work afta Govinor Siminalayi Fubara put dem name to...

Di misyarning wey Daniel Bwala, presidential aide of President Bola Tinubu, go tok with journalist Hassan of Al Jazeera for...

As tension dey high between di United States and Iran wahala wey don even spread to some oda kontri, dem...

Presidency don come out to reject di video wey say pipo wey dey cook for di presidential villa kitchen try...

Di foma Chief of Staff to Govonor Douye Diri, Peter Akpe, dem don put am as di new Deputy Govonor...

No be small bad tin bandits dem do on Sunday night for Barkin Ladi and Riyom local govimet for Plateau...

Di teree major line for call don confam say dem for play real life result of di 2026 election as...

Di TikTok girl, Mirabel, wey say somebody rape for her haux for Ogijo area of Ogun State, don laslas gree...
About Us
Make E beta for you
Contact Us
Advertise with Us
© 2026 KpokoFM