
The Federal Competition and Consumer Protection Commission (FCCPC) don summon MultiChoice Nigeria to explain the company plan wen dem get...

The Federal Competition and Consumer Protection Commission (FCCPC) don summon MultiChoice Nigeria to explain the company plan wen dem get...

One Miriam Ugochi Emenike, wey lie say she be dokitor wey sabi anytin wey concern woman bodi for Umuahia, Abia...

Independent Petroleum Marketers Association of Nigeria, (IPMAN) don give Govimet 7days to corporate and pay dem N100 billion or ready...

E never tay wey tori come out say Pa Ayo Adebanjo wey be one of di leader for Pan-Yoruba socio-cultural...

Govinor Chukwuma Soludo Security wey he set up for Anambra State don make pipo dey tok for social media after...

Central Bank of Nigeria (CBN) say dem don change di charge rate wey dem go dey kolet from ATM cus...

Supreme Court don troway di case wey Govinor, Siminalayi Fubara bring to comot 27 members of di State House of...

E don dey clear say fight dey for Warri to know who be di real owner of di city, while...

Di pesin wey get Lebechi Hospital for Owerri, Imo State, police don arrest am afta dem dokitors use YouTube video...

Case wey Stanley Okonmah file against President Tinubu and na lawyer Olukoya Ogungbeje nai karey am to Federal High Court...
About Us
Make E beta for you
Contact Us
Advertise with Us
© 2026 KpokoFM