
The National Youth Service Corps NYSC don confirm am say the 2024 Batch C Stream 2 Orientation Camp go officially...

The National Youth Service Corps NYSC don confirm am say the 2024 Batch C Stream 2 Orientation Camp go officially...

The Senior Staff Association of Nigerian Polytechnics don suspend the plan wen dem been get to start three-day warning strike...

Presido Bola Tinubu don appoint nee chairman wey go head di National Governing Board of National Youth Service Corp, NYSC,...

One Fada for Gambia, Rev. Fr. Kelvin Ugwu don tok wetin hin know about di case of Rev. Fr. Daniel...

Govinor Ademola Adeleke of Osun State don put mouth for di case of one man wey court say he go...

As Vice President Kashim Shetimma don use word blow Olukemi Badenoch for obodo UK say she nor get respect for...

One Magistrate Court for Jos, Plateau State don sentence Joshua Gowol, to six months prison cus he go tiff agbo...

Teree pipo wey get fake moni wey reach N129,542,826,000 nai police for Kano State don catch join with di pesin...

Vice Presido, Kashim Shetimma don say many pipo wey dey japa especially Nigerians dey epp obodo oyibo kontri economy beta....

Foma Govinor of Anambra State, Peter Obi don go visit Dele Farotimi, lawyer wey dey do activist work join as...
About Us
Make E beta for you
Contact Us
Advertise with Us
© 2026 KpokoFM