
No be small sumtin nai di Lagos University Teaching Hospital, LUTH, don do to give hope to pipo wey get...

No be small sumtin nai di Lagos University Teaching Hospital, LUTH, don do to give hope to pipo wey get...

President Bola Tinubu go swear in seven new ministers today after he recently reshuffle him cabinet. Na Bayo Onanuga, special...

The National Human Rights Commission, NHRC, don condemn the treason charge wen the Nigeria Police Force enter against smallie dem...

Femi Falana, human rights lawyer don tell one federal high court for Abuja to dismiss d charges wen dey against...

Pipo wey dey bring products, distributors, and even sellers nai dem don dey advise make dem stop to bring one...

Popular man wey dey behave like woman, Idris Okuneye aka Bobrisky, nai don reach Economic and Financial Crimes Commission (EFCC)...

Di Upper Chamber on Thursday say dem dey go for anoda recess till November 19, 2024. Na wey dem dey...

As Presido Bola Tinubu don change name of Ministry of Niger Delta Development to Ministry for Regional Development and come...

One building don fall for Jegede Olorunsogo, wey near Ona Ara LGA for Oyo, Ibadan, and na more than...

Veteran Nollywood Actor, Abdulsalam Sanyaolu, wen every know as Charles Olumo and Agbako, don die. Pa Agbako die for 101...
About Us
Make E beta for you
Contact Us
Advertise with Us
© 2026 KpokoFM