
Peter Obi, presidential candidate of the Labour Party (LP) for the 2023 election, don tell the Independent National Electoral Commission...

Peter Obi, presidential candidate of the Labour Party (LP) for the 2023 election, don tell the Independent National Electoral Commission...

National Exam council, NECO don release the SSCE result of 2024 and na 60.55 per cent nai dem say get...

The Federal Government don call on agencies wen dey recruit for the private sector to stick to the N70,000 minimum...

Federal Government don tell naija piple say make dem dey aware say Lagdo dam for Cameroon dey release water. Na...

Pipo don dey happy say laslas fuel go yakpa as Nigerian National Petroleum Company Limited, NNPCL, go karey petrol for...

Comedienne Anita Asuoha wen every know as Real Warri Pikin don let the world know how she take try to...

One new tenant don vanish with neighbor two children for the Igando area of Ilesa, Osun State. According to report,...

Department of State Security (DSS) don bow down to wetin Nigeria Labour Congress, NLC, tok say dem go cause kasala...

As e be say DSS don arrest Comrade Joe Ajearo wey be Nigeria Labour Congress Presido, di union dey provoke...

Early morning today Monday as di Presido of Nigeria Labour Congress, Joe Ajearo dey one travel go United Kingdom for...
About Us
Make E beta for you
Contact Us
Advertise with Us
© 2026 KpokoFM