
President to Senegal Faye Bassirou reach do presidential villa for FCT Abuja to meet and sitdon with President Bola Tinubu....

President to Senegal Faye Bassirou reach do presidential villa for FCT Abuja to meet and sitdon with President Bola Tinubu....

Way never pure between Labour, Federal Govimet and Organized Private Sector base on how much dem wan dey pay new...

Di death penalty wey Senate dem pass against any bodi wey dem catch dey sell or smuggle drug dey make...

I nor be tiff, I be ND 1 student wey dey go skool around 9 for morning along Police Staff...

Speaker wey dey for di House of Assembly for Niger State, Abdulmalik Sarkindaji, don provoke say he nor dey do...

Di order wey di speaker of Niger State House of Assembly give say all di 100 girls wey dem mama...

Afta Federal Govimet don scatter Landmark Hotels and Beach Resort wey dey for Lagos State cus of di Calabar coastal...

Anoda strange tin hapun for Kogi State on Thursday nite as bandit enta university wey students dey read go tiff...

E be like say na new problem wan hapun again for Ewu Kingdom wey he never even reach one full...

As many pipo, join with organization and group dey complain about di 0.5% cybersecurity levy wey Central Bank of Nigeria,...
About Us
Make E beta for you
Contact Us
Advertise with Us
© 2026 KpokoFM