+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

CBN Don Increase ATM Charges From N35 to N100

Central Bank of Nigeria (CBN) say dem don change di charge rate wey dem go dey kolet from ATM cus di last time wey dem change am na for 2019 wey dem karey am from N65 to N35.

‎Na for inside circular wey Acting Director of Financial Policy and Regulation Department, John Onojah sign, nai dem take say di new charges go start from March 1, 2025.

‎CBN say na cus tins don dear for market naj make dem increase ATM charges so that dem too fot dey for business and make banks work well.

‎Different banks get dem charges adh dem dey give bifor as some dey kolet N35, some dey take N50.

‎But as e be now na N100 for N20,000 dem go dey kolet if na same bank ATM and nor go put extra charges but if na another bank N100 den other charges fit dey reach like N450.

 

 

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2024 KpokoFM