+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

Chad New Prime Minister Don Get Own Cabinet

Di new pesin wey Chad don get as Prime Minister na Allamaye Halina and he sef don put Ministers for he cabinet wey dey lota to President Mahamat Idriss Deby Itno.

Na on Thursday nai dem swear in Halina wey be foma minister to China afta Succés Masra tok last week Wednesday say he resign cus dem give Deby Itno winner of di election and he come as second.

Dis new govimet wey come so don put an end to di military rule wey don dey for teree years.

Na 35 ministers all togeda dey di cabinet but our of di nuba 23 come from di military govimet but none of dem come from Masra side or even he party.

Dem swear in di Prime Minister and President Itno today, but bifor Itno take di oath, he promise Chad pipo to make dem belle sweet.

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2023 KpokoFM