+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

Chad Prime Minister Say Make Dem Cancel Election

Di old Prime Minister of Chad, Succes Masra has say he don karey case to court afta di election result wey dem call on Sunday to take select president for.di kontri.

Masra take second position but hin say lie lie he nor go take am cus dem stop he parti pipo make dem nor vote cus of fake document and nor be say na even true.

With wetin hin post for Facebook and X,l though say na French he take write am, e mean say with di epp of dem lawyer, na today nai dem don go karey case meet di Constitutional Council to to know di truth wey hapun for di ballot box.

He come still put video of wetin hapun for di polling stations join with other documents wey hin send go give di officials.

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2023 KpokoFM