+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

Claudia Sheinbaum Na Br Mexico First Woman President

 

History don hapun for Latin America wey be Mexico afta dem vote Claudia Sheinbaum to be di first woman wey go be President to rule di kontri.

On Sunday naso many pipo full streets for Mexico dey celebrate di candidate of di ruling party afta dem announce her.

Bifor di announcement, wey pipo dey go vote for different polling stations naso some drug cart just dey use wahala and gbege take one discourage dem pur still dem nor loose guard.

Sheinbaum na climate scientist pesin and she bin don be foma Mayor for Mexico City. She dey ready for wen dem go officially put swear her in for on the 8 of June dis month afta she don win Xochitl Galvez wey dey follow her for back.

 

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2023 KpokoFM