+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

Come make we inspect projects togeda,Gov. Sheriff call him critics

Governor Sheriff Oborevwori don call on the opposition for the state to join am go soji projects to see, first hand, wetin him administration dey do with funds wen dey come the state.
Wen Governor Oborevwori dey yarn after the inspection of d twin-bridges wen dem don complete for Ubu River for along Ughelli-Asaba Expressway, he come describe before before Deputy President of the Senate, Senator Ovie Omo-Agege’s criticism of him administration as show of ignorance.
The Governor, wen no gree join issues with those wen dey blast am come challenge them to join am go inspect projects in order to appreciate him administration wise and correct use of government funds.

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2024 KpokoFM