Vice-Presido Prof. Yemi Osinbajo don talk say Naija record high rate of poverty undermining say oil revenues increase becos of corruption.
Na wen Osinbajo dey yarn wen dem dey open d FLAG’IT mobile application, one anti-corruption tool wen the Akin Fadeyi Foundation launch for Abuja nia he for take talk dis one.
Osinbajo wen Fatima Waziri-Azi, special adviser on rule of law for the office of the vice-president represent come talk say corruption still make d country debt double even when the oil revenue na d highest.