+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

Coup: Guinea-Bissau President Don Run Go Senegal

Umaro Sissoco Embalo, di Guinea-Bissau president wey military don take power from, don run go Senegal on Thursday go hide.

Wey di military take over, dem bin first hold Embalo for one side cus dem say na Embalo nai ginger problem for si election bifor di foreign ministry for Guinea-Bissau come confab on Thurs nite say na military plane nai dem charter take excort Embalo to Senegal.

Na just one day for di kontri to annonce result nai dem nai gbege take start as di opposition leader Fernando Dias da Costa, don dey tok say na him win election but Embalo wan take power by force.

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2026 KpokoFM