Di jorjimet wey Justice Peter Lifu of Federal High Court for Abuja give dey criticize October 5 election wey Rivers State Independent Electoral Commission, (RSIEC) do, Court of Appeal for Abuja don nullify am.
Di Federal High Court still bin warn INEC make dem nor release voters register to RSIEC during di LGA election and make security operatives nor near where di election.
But di panel wey Justice Onyekachi Otisi, lead say di lower court nor get di power to give that kind jorjimet according to Electoral Act cus na only statea, Federal of FCT nai di lower court fit do.