+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

Court Send Activist Lawyer Farotimi To Stay For Prison

Afta Nigerian Police don arrest human rights lawyer and activist Dele Farotimi come even put am for prison say he write against Aare Afe Babalola (SAN) for him book Nigeria and e tiff man Justice System.

Na di presiding Magistrate Abayomi Adeosun for Ado-Ekiti, Ekiti State, nai say Farotimi go dey for prison until December 10.

Di 16-count charges wey dem put for di lawyer head na police prosecutor, Samson Osun, nai stand put and dem say Farotimi go dey there till afta investigation, but di lawyer still stand say he nor guilty.

Do Lawyer of Farotimi say he client not dey guoth and di case na sumtin wey dem got bail until investigation show say he really do am but di court nor gree, say make Farotimi dey prison till December 10.

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2024 KpokoFM