+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

Dem no attack my convoy – Buratai

Tukur Buratai, the before before chief of army staff, don talk say d report wen dey play say  suspected terrorists attack him convoy for Borno state na lie.

Wen Ali Ndume, the Borno senator dey yarn on Sunday, he come talk suspected boko haran members attack Buratai for the state.

But for one statement wen Sani Usman, the before before army otota drop on Sunday, he say Buratai wen still serve as Naija ambassador to the Republic of Benin, currently dey for the federal capital territory (FCT).

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2024 KpokoFM