+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

Di Resin Why US Sojas Come Nigeria — Defence Headkwatas

Nigeria Defence Headkwatas don tok di resin wey make US military enta Nigeria as many pipo dey ask kwestun.

Na for inside statement nai di Director of Defence Information, Maj.-Gen. Samaila Uba, take yarn on Thursday for Abuja say wetin di US sojas come do na cus of relationship wey di two kontri don get bifor and dem nor dey match anybody leg.

Di Defence kwatas of Nigeria come still add say di National Security Adviser dey aware of everytin and wey dem do two days Working Group meeting with senior US govimet officials and Nigeria, tins go well.

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2026 KpokoFM