Cry nai full di eyes of Oromoni family afta teree years wey dem 12 years boy pikin, Sylvester Oromoni wey dey skool with Dowen College for Lagos State die.
One family pesin nai say Rosemary Oromoni wey be di mama of Sylvester don die for November cus of high blood pressure sickness.
Remember say na for 2021 nai Sylvester die for 2021 and report wey come say na chemical nai kill di boy but later dem come change am to say na leg wound nai kill di boy and dem blame di parents and di hospital for di way dem handle di case but dem come remove di skool out of di mata.
As Sylvester Oromoni die, e leave big space for di family heart and as di court come even clear di skool The death of 12 year old master Oromoni left a big space in the family with the court clearing Dowen College of any errors