Di driver wey make dem Anthony Joshua get accident sotay two of gin close freinds come die inside, mata dey belike say na prison di man go laslas spend di rest of he life.
47 years Adeniyi Kayode nai authorities don bring out he pinsure say na him cus di accident but dem still dey do investigation to know how e really take hapun.
Di case don kukuma dey for court and na from there small different mata take dey come up to give update.
