+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

DSS Don Arrest NLC Presido For Abuja Airport

Early morning today Monday as di Presido of Nigeria Labour Congress, Joe Ajearo dey one travel go United Kingdom for one Trade Union Congress nai Department of State Services just come catch am.

Ajearo bin don dey ready to enta areoplane from Nnamdi Azikiwe International Airport, Abuja, wey all of a sudden DSS just show like boss, arrest and karey am komot.

Dem never know wetin dey sup why DSS arrest am but sources say di NLC Presido afta DSS arrest am finish dem don hand am over to National Intelligence Agency, NIA, for kwestun and ansa.

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2023 KpokoFM