+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

EFCC Don Lock Malami Haux and Office

E nor reach 1 hour afta foma VP Atiku Abubakar komot from foma Hartoni-Ganera of di Federation haux, Abubakar Malami, nai EFCC bust enta arrest two pipo.

Na for statement nai Malami’s Special Hasistant on Media, Mohammed Bello Doka, take tok say wetin EFCC dey do na how witch dey do afta politician don push dem.

Na Malami orfice and haux nai EFCC karey men with heavy machine guns go lock on Monday and dem nor even get court orda.

Di media aide say, case dey for court and nobodi tell or send EFCC di message wey dem come do.

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2026 KpokoFM