+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

Elderstates Man Edwin Clark Don Die, Family

‎E never tay wey tori come out say Pa Ayo Adebanjo wey be one of di leader for Pan-Yoruba socio-cultural organization leader die now e don turn to di turn Niger Delta pipo to dey cry.

‎Tok say (Dr.) Sen. Edwin Kiagbodo Clark, OFR, CON, wey be elder statesman for di kontri don die at di age of 97.

‎For statement wey di family bring thru Prof. C.C Clark nai dem say na on Tuesday di foma federal Commisoner for Information and south-south leader take sleep nor wake up again.

‎Di family of Clark-Fuludu Bekederemo of Kiagbodo Town, come say make pipo dey put dem for prayers for dis kind time and dem go dey update about how di burial go be.

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2024 KpokoFM