+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

Epp Dis Boy Wey Dey Sell Ticket For Jigbale Market — Gov Oborewori

Pipo don dey call Delta State Govimet make dem come do sumtin about di case of di 13 years buy wey dey sell keke tickets for Udu.

Di boy wey say he name na Christian dey sell ticket for Jigbale market cus he get uae am epp he family members.

Wetin pipo tok be say dem dey always see Christian dey stand for di road dey sell ticket to keke wey dey pass di road.

Di tin don dey worry many wey see di video about Christian and other children wey dey hustle to gada moni for family

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2023 KpokoFM