+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

Family Say Oskar Ibru Don Die

Olorogun Oskar Ibru wey be di chairman Ibru Organization and de dey into shipping, oil and gas, real estate, and commerce, nai dem say he don die for 67.

‎Di family nai bring statement on Wednesday say Oskar wey be di on of Olorogun Michael Ibru wey don still die, bin dey sick but nor be long sickness bifor di sickness just kpai am.

‎Olorogun Oskar nai dey epp manage di business and even expand am afta he papa, Olorogun Micheal Ibru die leave am for 2016.

‎Di family said shall nor give details about di death but dem say small time Dem go announce di burial time.

 

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2025 KpokoFM