+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

FG Don Bring New Ministry Of Livestock

New Ministry of Livestock Development nai President Bola Tinubu just create today for Abuja to epp stop all di everyday fight wey dey hapun between farmers and pipo wey dey train cow.

Di main resin for di ministry na to make development and growth dey di kontri and bring lasting peace between pipo wey dey use nama waka and farmers.

During di announcement nai president say dem never bring leaders for di ministry but soon so that agriculture fit come back to life again for Nigeria.

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2023 KpokoFM