+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

FG Give Free Train Ride From PH To Aba For Four Days

Di side of Port Harcourt-Maiduguri rail way way dey connect Aba for Abia State Federal Govimet don complete am so that transport go.dey ease for those side.

Na for foma President Muhammadu Buhari administration nai dem take start di work bifor dem come finish am and dem go start fully work for May 7, 2024.

Wey govimet dey open di 62-kilometre Port Harcourt-Aba train service, nai Saidu Alkali, Minister of Transportation say to test di work, from today May 1st till May 4th anybodi wey dey enta di train nor go pay.

Dem come say by di May 7 wey di train go start fully, na 1k nai dem go dey take for for VIP and 8h for economy class.

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2023 KpokoFM