+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

Finland Police Don Arrest Biafra Prime Minister, Simon Ekpa

Di pesin wey nack hinsef title and call hinsef di prime minister of pro-Biafra Agitator, Simon Ekpa, nai don land for Finnish police hand onto crime of terrorism.

Na for Ekpa district court of Päijät-Häme nai dem take pass troway Ekpa for prison with other four pipo wey dem say their own na to dey pump moni for terrorist mata.

Di central criminal police for Finland nai release statement say Ekpa don dey cause too much gbege for South-Eastern Nigeria.

Dem say na di head of investigation, Crime Commissioner Otto Hiltunen from di Central Crime Police say na from different social media channels nai Ekpa take dey sitdon map out he plans.

 

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2024 KpokoFM