+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

First Lady Of Akwa-Ibom State, Mrs Patience Umo Eno Don Die

Cry don full Akwa-Ibom pipo face as tori just drop say Mrs Patience Umo Eno wey di wife of Govinor Umo Eno don die.

Na early morning today Friday nai dem say di First Lady die for hospital afta sickness and her family members dey around her wey she die peacefully.

Di information of her death na di State Commissioner of Information, Ini Ememobong, nai bring release am.

 

 

Dem no call di name of di hospital but na on 26 September, 2024 she die. The family dey cry and say make pipo pray with dem.

Even as dem dey cry dem still want to cry privately and any information about di burial process dem go let pipo know.

 

 

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2023 KpokoFM