+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

Free Lawyer Service For Any Bodi Wey Govimet Mishandle – NBA

Nigeria Bar Association, NBA, don give dem full chest to give legal support to any bodi wey jaguda or police mishandle for di #EndbadGovernance protest wey dey start today.

Na on Thursday nai di statement come from Akorede Habeeb Lawal association, say di Presido of NBA, Mr Yakubu Chonoko Maikyau (SAN), say any bodi wey dey do protest peacefully dem go stand with di pipo.

Dem tell all dem chairpersons for di 130 NBA branches for di kontri make dem monitor di process.

National Publicity Seketary, all na to protect di right of kontri men wey dem shout for change as hunger don too much.

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2023 KpokoFM