Bad tin don fall for Ghana pipo as cry full everywhere cus of di helicopter crash wey kill di Minister of Defence, Dominic Aduna Bingab Boamah, join wilong with eight with oda pipo wey dey inside for around Ashanti Region.
Di plane wey karey di Minister dey go Obuasi but bifor e resch nai e lost kotrol go jam one tree for Adansi Brofoyedu, then immediately caught fire.
Four bodi wey sactter nai dem dismembered bodies have been recovered on see but dem still dey find di remaining.
Investigation don start to know wetin make di helicopter crash but small findings say na cus di pilot nor see road well or di plane get mechanical fault.