+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

Govimet Don Fall Ado-Bayero Palace For Kano

Di place wey do Emir of Kano, Aminu Ado-Bayero dey stay, Govimet of di state don make am say dem wan scatter am.

Dis approval di state Attorney General and Commisoner for Justice, Haruna Dederi, nai say dem get scatter di palace so dem fit work put. Cus even di Commisoner of Police for di state dem don give am order to porchu Bayero from di small palace wey he dey stay.

Bifor di tok of say dem wan rebuild di small palace, Federal Court for Kano do say di Kano Emirate Council Law of 2024 stand but di way wey Govinor Abba Yusuf take go about di law nai be di problem.

Di Attorney say di state govimet don gree make dem do overall reconstruction of di palace cut some side of di fence don dey fall and dem get to sharply put am in good order.

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2023 KpokoFM