+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

Hope Dey, Di 2027 Election Go Show Online— Network Pipo

Di teree major line for call don confam say dem for play real life result of di 2026 election as 5G don dey nor be like 2019 own wey na only 2G dem dey run with and that one power nor strong for that kind work.

INEC come add to say 93% of polling units for di kontri get network. Dis na afta di technical meeting wey dem do with Nigerian Communication Commission plus di major network line providers.

Dem sha say big part of di work still position for paper but NCC come different di electronic transmission and INEC Result Viewing portal.

Dem say di portal go allow di make dem scan polling unit result sheets for every bodi to see, while electronic transmission na to use internet gada all di result of di election.

INEC come still say problem wey di Smart Card Reader get nor be how pupo resin am as di SCR nor be to transmit result and e no still dey fully conected to any line network.

 

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2026 KpokoFM