+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

I Nor Respond To Dangote Yet —NMDPRA Oga

Afta wetin Aliko Dangote tok say di Chief Executive of Nigerian Midstream and Downstream Petroleum Regulatory Authority (NMDPRA), Farouk Ahmed, dey use millions of dollars take pay he children skool fees for abroad, di man don reply back.
One tori say di NMDPRA oga bring statement dey answer Dangote but Ahmed don say na lie say he nor tok anytin about di mata or even add seasong join am weda Dangote dey tok lie abei true.

He say cus of di position wey he dey handle he nor wan tok but as di mata don involve but he family, he happy say Dangote don kukuma karey am go ICPC and na for there, he go tok wetin dey he mind.

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2025 KpokoFM