+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

I Still Dey Line For 2027 Presidency — Foma Presido Goodluck Jonathan ‎

Tok.dey waka say foma Presido Goodluck Jonathan don komot bodi from 2027 presidential election cus he nor want make bad tin hapun to pipo for South -South.

‎But on Friday for Facebook Ani di cousin to di foma President, Azibaola Robert, say all those tok na lie cus di man nor tok anytin like that, even though he never still open mouth say he wan come out to contest but confam tok say he waka tok to pipo for di kontri.

‎D cousin come say wetin Newsweek Nigeria write say oga Jonathan nor wan come out for president position again and even quote wetin one of he aide tok, say na big fafafa foul.

‎Foma presido mind still dey he belle but he don tok say he nor go resin pipo wey dey tell am make he nor run cus dem only dey tok so for dem own selfish resin.

 

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2025 KpokoFM