+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

Just In: We Nor Want Wike Again, FCT Workers

Protest don set for Abuja as workers dey waka on Monday for National Industrial Court say make dem komot Nyesom Wike cus of many issues wey dem get.

Problem don dey for ground since between di workers and di FCT minsiter sotay Nigeria Labour Congress fully back di workers.

No be small placards nai di workers karey dey say “Wike must go!!”, “Abuja no be Rivers”, “Pay promotion arrears”, “Enough is Enough” and “No working tools”.

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2026 KpokoFM