+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

Kenya Dey Fight For Fuel Cus Of Iran And US War

Di war wey dey hapun with Iran and United States dey touch many kontri and even Kenya dey sufa for fuel na.

Like 20% of Kenya pipo wey dey sell fuel nai di tin don touch cus na producers wey dey for Gulf nai dem take dey buy but as di war dey, e com dey hard.
Di chairmo of Petroleum Outlets Association of Kenya, Martin Chomba, say dem dey try to tok to govimet make pipo wey dey sell fuel buy from oda place as dem nor fit get from di Gulf suplier.

Even with di one dem dey shout, Kenya Energy and Petroleum Regulatory Authority placed put ban say for 30 days make dem nor add chichin to fuel price and he start on March 14.

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2026 KpokoFM