+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

Labour Don Suspend Strike

Organized Labour do suspended dem nationwide strike for five days so that dem fit tok with di tripartite committee to know di kind Minimum Wage wey go good for workers.

Remeber say di tripartite committee don bin sign agreement with Labour say for di next one week dem go dey do meeting everyday to come to conclusion how much Govimet fit pay workers.

For di meeting wey dem gada do around 10 today morning , nai Labour take say dem go stop di strike for five days first to see how far e go.

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2023 KpokoFM