+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

Max Air Plane Engine Catch Fire, Borno Deputy Others Safe

Passengers wey enta Max Air airoplane around 7 on Wednesday evening to take go Abuja nai see oba afta one of di airoplane engine catch fire as he just start to fly cus one bird fly enta.

‎100 pipo nai dey di plane join di Deputy Govinor of Borno State, Alhaji Umar Usman Kadafur, but dem happy say no bodi die for di Maiduguri International Airport.

‎As di plane do emergency landing cus of di fire, some pipo say dem go again, carry dem bag go house while others join with di deputy travel to Abuja with anoda plane wey Max Air management give dem.

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2024 KpokoFM