+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

N14m Don Land Portable For Police Station

Nigeria singer, Okikiola Habeeb aka Portable don dey relax for police net afta he nor gree finish payment of G-Wagon wey he buy.

Di car delear nai take di case to Lagos State Police Command afta he say motor of N27m for Portable dem come enta agreement on how to pay di balance.

Benjamin Hundeyin, Police Public Relations Officer for Lagos State don confam di arrest say Portable suppose balance N14m afta di N13m wey he first pay but come dey do hide and wayo for di mata.

Dem say anytime wey di car dealer call Portable, na from one complain to another,  di motor wey nor dey work well. As di man tire naso he karey case too police.

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2023 KpokoFM