+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

Na EFCC Arrest Chris Ngige— Aide

Pipo dey tok say dem don kidnap di foma govinor of Anambra State, Chris Ngige but na EFCC nai catch am for Abuja.

Na him media aide wey be Fred Chukwulobe nai come tok on Wednesday nite say nobodi kidnap Ngige as pipo dey think but di man dey for EFCC hand and he go give update about di mata later.

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2026 KpokoFM