+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

Na For Court You Go Clear Your Name: Dangote Tell Foma NMDPRA Oga

Aliko Dangote don use rope take drag di foma Managing Director of Nigerian Midstream and Downstream Petroleum Regulatory Authority, Farouk Ahmed, go EFCC cus of di corruption and $5million dollars wey he take train hin children for abroad skool.

Some days ago, Dangote stop di case but ICPC say dem must porchu di case to di ladt end, nai make Dangote come go tell EFCC for dem headkwatas say he go bring all di evidence for court.

Wetin Dangote media group team bring on Friday wey dem senior lawyer Dr. O.J. Onoja, sign, say make ICPC punish Ahmed if dem find am guilty cus evidence go chuk for court.

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2026 KpokoFM