+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

Na Your Mama Be Dis Ok — Delta State Nor Wan Punish Nurse Osato Edobor Again

Di shouting wey authorities give Nurse Osato Edobor wey dey skool for Agbor Nursing College, Delta State, cus of di video wey she lost for TikTok wey dem dey sing “Na your Mama be dis,” dem don withdraw di query letter.

‎Afta di “Na your Mama be dis” song wey dem sing to di First Lady of Nigeria, Senator Oluremi Tinubu, and e come dey trend for all social media, nai do skool say dem must punish Nurse Edobor.

‎Later nai Delta State Commissioner say pipo just dey karey dey read anoda tin from di video, cus na cus First Lady treat midwives well pass di nurses nai make dem dey vex not be say dem nor like her as dem mama.

‎But on Friday nai Omoyele Sowore come post say di Commissioner of Health, Dr. Joseph Onojaeme, don confirm say dem nor wan punish Osato again, dis one dey hapun afta pipo start to shout why dem go punish di nurse for notin sake.

 

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2024 KpokoFM