+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

New Monkey Pox For DRC, Health Pipo Dey Fear

WHO don dey shout again say be like one new part of monkey pox don dey show face again for Democratic Republic of Congo, DRC.

Dem.don already dey get rising cases for South Kivu province, di border wey near Rwanda, Burundi and Uganda.

With wetin officials dey tok di virus fit bad wella cus dem don dey see some kind sick reaction for pipo bodi and e fit eveen bring death.

Dem tok say dis new disease na from sex e take dey spread or if bodi touch bodi and authorities don dey warn say e fit spread to other kontris.

In di year 2022 nai WHO declare mpox as world wide problem until dem come dey di vaccination give pipo.

 

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2023 KpokoFM