+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

Nigeria Cut Togo, Benin Lite, Pipo Don Dey Shout

Nigerian Electricity Regulatory Commission, NERC, say dem nor go dey too give lite to outside kontri again so that pipo wey dey for house fit dey see lite use.

Na for few weeks ago nai Govimet say dem go cut lite to obodo kontris and di tin don dey tell on Togo, Benin and others.

Pipo wey dey sell fish, food even salon owners dey complain badly how dem tins take dey spoil and customers nor dey gree come buy again.

Bifor Nigeria start to off all dis kontri lite dem bin bring out data to show say di kontris dey owe gbese for lite and dem get cut dem supply so that business for home fit get head and tail.

 

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2023 KpokoFM