+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

Nigeria, Odas Don Send Troops To Benin

Nigeria don go epp Benin Republic fight with jet for air and soldiers for ground afta di coup wey bin wan hapun on Sunday as some sojas for Benin don already take over di state television come say na dem don take power from President Patrice Talon.

As di sojas dey annonce for live TV oda loyal sojas block dem down and now hand don touch like 12 sojas plus di ones wey plan di coup.

Apart from Nigeria wey send dem own troop go Benin, Ghana, Sierra Leone, and Ivory Coast wey dey under West African regional bloc ECOWAS don still send so that peace fit come back to Benin pipo.

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2026 KpokoFM