+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

Nigeria Pipo Dey Careful If You Dey Travel To UK, Minister

Nigeria govimet dey call all dem pipo wey wan travel go UK make dem shine eye wella know where to enta.

Dis na afta protest bust for obodo UK as many of di kontri pipo dey shout say make other kontris pipo leave dem kontri for dem and even go burn mosque join.

Nai come make di Minister of Interior send message thru di tokpesin of di ministry, Amb. Eche Abu-Obe, say any Nigeria pesin wey wan travel go UK dis period get dey very careful.

Dem say make Nigerians avoid any kind gada gada waka or many crowd cus di protest for UK na waka, rallies and even marching nai dem use take dey do am.

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2023 KpokoFM