+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

No More Levy For Truck Pusher, Wheelbarrow, Okada With Others, Federal Govimet

Federal Govimet don say make dem band tax and levy from Okada men, pipo wey dey karey goods from one place to anoda, fuel transporters, wheel barrow pushers, truck pusher, market pipo, those wey get shops and others for only six months to see how e go be like.

Di date wey dem write di exam na for May 1, and na for executive draft order wey dem call ‘Inflation reducing and make price stable nai di order dey.

President Tinubu say di resin wey make am cum up with dis order na to bring down inflation so that price of food go cheap for pipo to buy.

Dis order so folow di law as dem dey urge states and local Govimet make dem make sure say dem stop to kolet tax and levy from all dis small business pipo.

 

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2023 KpokoFM