+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

Obey Court Order, Protest Pipo Tell Govinor Simi

As October 5 don dey reach wey River State go use take do Local Govimet Election, some pipo don gada go Rivers State Peoples Democratic Party secretariat in the for Port Harcourt say lie lie di election nor go hold.

Bifor now Federal High Court bin don tell Rivers State Independent Electoral Commission, say make dem suspend that LGA election.

But as di day don dey near nai protest pipo gada PDP building for di express road say dem must obey wetin court tok.

Dem karey card board paper dey sing and shout say make di Govinor and RSIEC folow di order given but police don dey there to make sure say tins nor pass be careful cus hold up don already dey di busy road.

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2023 KpokoFM