Dem born am for warri on June 10th. Anytime he dey on air so body go dey kpakpa am. He be writer and he don publish one book of poems wey the title na Reflections. Na im be the coordinator of one writing association wey dem dey call Warri Literary Society.
About Us
Make E beta for you
Contact Us
Advertise with Us
© 2026 KpokoFM