+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

Ogun Man Beg Govimet Afta He Kill Broda Cus OF N4k gbese

One Lekan Lasisi don go use mistake take kill he step broda for Abule Tuntun, Odeda Local Govimet for Ogun State cus of N4k gbese.

Lasisis say he nor plan to kill di broda, but wey he dey come back from market on December 19 nai one woman tell am say di broda dey owe am 4k.

Di tin com cex Lasisis cus na only gbese and drink di broda dey do everywhere take dey disgrace di family. Nai he meet am but di broda com vex go bring cutlass nai him go bring his hunter gun.

Na as dem dey argue, Lasisis say he nor know how he take cock gun shoot di broda, say make dem forgive am cus nobodi to take care of dem old mama apart from di one wey dey sick too.

Tokpesin of Ogun State, Babaseyi Oluwaseyi say dem don karey Lasisis go State CID.

 

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2026 KpokoFM